'Yu waka wel' - 'Yu waka wel com my haws'
'How na?'
'Good monin', 'Day don brayk' - 'Good monin, how yu dey tuday?'
'Till day brayk'
'How yu dey?', 'How ee be?'
'How far?', 'How tings?'
'Ai dey, yu try'
'Wetin be ya name?', 'Wetin pesin go col yu?', 'Wetin dem dey call yu?' 'Who yu be?'
'My name na ...', 'Ai be ...'
'How many years yu be?' 'How yu old reach?', 'Wetin be ya age?'
'Ai be ... years'
'Wich side yu from com?'
'Ai com from ...', 'Ai be ....', 'Na from ... I com'
'Sabi' - 'We sabi?', 'Yu sabi me?'
'Sho', 'See/Greet' - 'Ai wan show you my pesin ...', 'Com see/greet my pesin ...'
'Ee guwd' - 'Ee guwd as ai see yu'
'Abeg', 'Ai dey beg' - 'Abeg ai tok troo'
'Abeg' - 'Abeg, we sabi?'
'Yu waka well'
'Bye-bye', 'Till anoda time' - 'Bye-bye we go dey see'
Welcome - Welcome to my home
Hello
Good morning - Good morning, how are u today?
Good night - Good night and sleep well
How are you?
How's it going?
Fine, thanks
What's your name?
My name is...
How old are you?
I am ... years old
Where are you from?
I am from ...
... to know - Do we know each other?
... to introduce - I would like to introduce you to my friend ....
A pleasure - It's a pleasure to meet you
Please - Please believe me
Thanks - Thanks for the gift
Excuse me - Excuse me, do i know you?
You are welcome
Goodbye - Goodbye and see you soon